Judge Vex, Tell Sowore Lawyer Make E Kneel For Court
By: Esther Ayoola Justice Mohammed Umar for Federal High Court Abuja omo cut chain on Monday for Omoyele Sowore lawyer, Marshall Abubakar, for court because say e tuk anyhow for court. Judge even tell am make e comot come kneel down for front of everybody. Say Abubakar raise hin voice for court say, date wey dem fix nor favour, di tin vex judge. Other lawyers con manage calm di judge […]