CRIME UPDATE

5 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

POS Operator Don Land Trouble For Lagos After Dem Catch Am Dey Divert N2.2m Wey Employer Give Am

25-year-old POS operator, Ganiyat Ajibawo, don face Lagos Magistrate Court over alleged stealing of N2.2 million wey her employer Olayinka Kadiku give am for Lagos Island. Police investigation show say di gbege happen on August 15, 2025, when Kadiku give Ganiyat di money make she deposit am for im bank account. But instead, she carry di money put for her own account, then run comot. When Kadiku find out money […]

todayOctober 3, 2025 15

Lagos

Estate Agent Murder: Runaway Suspect Nabbed While Him Dey Find Passport for Lagos

Bayelsa State Police Command don catch the main suspect wey dem dey find for the kidnap and killing of one 42-year-old estate agent, Richard Ekpebu, wey dem find him dead body for bush on July 24, 2025. The suspect, George Idumangi, wey come from Ogbia Local Government Area of Bayelsa State, dey arrested on Monday for Lagos Immigration Office, as e dey try collect international passport to japa. Commissioner of […]

todaySeptember 23, 2025 22

Lagos

NAFDAC Burst Fake Malaria Drugs Worth N1.2 Billion For Lagos

As part of the fight to stop fake, adulterated and expired drugs wey full the country, NAFDAC don seize fake malaria drugs wey worth N1.2 billion. As he dey talk to journalists, the Director of Investigation and Enforcement, Martin Dotun, para say even with all the effort wey NAFDAC dey put to clear fake drugs from the country, some bad belle traders still dey import counterfeit drugs come Nigeria, make […]

todaySeptember 12, 2025 8

Lagos

Police Don Open File As Dem Find Two Dead Bodies Dumped For Inside Lagos Canal

Lagos State Police Command don launch investigation after dem find two young men dead, dumped for canal for Igando area. Around 8:30 a.m. on September 9, 2025, two male bodies wey nobody sabi were discovered tied together with rope inside one canal beside Arowolo Filling Station, along LASU/Iba Road, Igando. The victims, wey dem believe dey between their 20s and 30s, get nylon cover their faces, and dem hands and […]

todaySeptember 12, 2025 17

Lagos

Cult Clash Cause Death Of 5 Body Wey Dem Dump For Lagos Riverbank – Police

Five dead bodies don show for Oreta riverbank, Igbogbo, Ikorodu, wey Lagos State Police say fit connect to cult violence. Police Commissioner Olohundare Jimoh confirm say dem dey investigate the matter well well and assure people say dem dey put new measures to stop the wahala for Ikorodu and other areas wey dey hot. The bodies wey dem find last Wednesday get serious injuries, and e scatter people mind for […]

todaySeptember 8, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app