Lagos Police Burst one jaguda boys Ama, gbab 150 Suspects
By : Jolayemi Olajide Lagos State Police command ehn, don do dia normal James Born doings gbab 150 suspected jaguda boys, say dem lap di ama wey dey inside dumpsite for Boolar area near Okofilling Bus Stop, Igando. Na police oga Tijani Fatai naim use im yamchop mouth konfamate this mata for police headquarters for im monthly tuk, tuk doings. Di senior man Police oga ehn, konfam oh, say during […]