cyberbullying trial

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/INEC-Lawyers-Cry-Out-For-Abuja-Court-Say-Sowore-Dey-Harass-Dem.jpg

Politics

INEC Cry Out For Abuja Court Say Sowore Dey Harass Dem

INEC do Drama forĀ  inside Federal High Court Abuja on Tuesday, November 17, 2026, as lawyers for Independent National Electoral Commission (INEC) complain say Omoyele Sowore and him supporters dey harass dem. Dis gbege happen during Sowore cyberbullying trial, where INEC lawyer ask judge make e cancel court order wey force INEC Chairman, Prof. Joash Amupitan, to bring President Bola Tinubu old election papers. Even though di court matter stop […]

todayNovember 17, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds