ADC Candidate Challenge Wike
Di ADC governorship candidate for Rivers State, Sir Gabriel Baritulem Pidomson, don challenge di FCT Minister, Nyesom Wike, make dem face each oda for debate. Di debate go focus on wetin Wike get to offer Rivers pipo. E claim say Wike don spend 12 years for power: eight years as Govo and four years dey rule through another person. E say di 12 years no bring di result wey Rivers […]