Naija Beg World Make Dem Give Violence Victims More Help
By: Mariam Ajayi Naija don beg countries around di world make dem no stop to dey helep pipo wey terrorist attacks don affect. Defence Minister, General Christopher Musa, make di call for di United Nations General Assembly, UNGA meeting for New York. Musa say Africa don suffer plenty from terrorism, with sub-Saharan Africa recording about 60 per cent of all deaths from terrorism around di world for 2025. E say […]