Oworonshoki Taskforce Dey Demand ₦1m Bribe Make Dem No Touch People House — JEI
By: Rilwan Agbomeji One widow wey dey stay for oworonshoki don cry o say belle no sweet am di day wey lagos state govern come demolish her house wey she dey stay for more than 35years, she yarn dis mata for one siddon talk programme wey tori pipo cary take interview her on Monday. she talk say government no notify dem, say na middle of di night na im government […]