DSVA LAGOS

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Dey Hype Girls: Stay Sharp, Trust Your Power

Lagos government through Domestic and Sexual Violence Agency (DSVA) don charge all girls to dey diligent for everything dem dey do. DSVA Executive Secretary, Titilola Vivour-Adeniyi, talk dis one for 2025 International Day of the Girl-Child wey dem celebrate every October 11. She talk say girls no suppose ever think say dem no reach, because dem be leaders wey dey come. Di tema dis year na say every girl deserve […]

todayOctober 14, 2025 5

Lagos

Lagos Dun Tell Pikin Dem Say Make Dem Raise Alarm Incase Anybody Dey Abuse Dem.

Lagos government, through its Domestic and Sexual Violence Agency, don beg pikin dem make dem speak out anytime dem face any kind violence or abuse. Na di Executive Secretary of DSVA, Titilola Vivour-Adeniyi, drop this advice during their ‘Safeguarding and Child Protection Day’ wey happen on Monday for Ikeja. Ms Vivour-Adeniyi talk say Child Protection Week na part of Lagos State Domestic and Sexual Violence Awareness program wey dem plan […]

todaySeptember 23, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app