Earthquake

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Venezuela Earthquake Kpai 188 Pipo As Of Thursday

By: Yusuf Abuh Death toll from di strong earthquake wey shake Venezuela don rise reach 188 people, while 971 pipo don sustain injury, according to government officials. Dem say about 30 aftershocks don hapun since di two big earthquakes of 7.2 and 7.5 magnitude hit di country on Wednesday. Di disaster make plenty buildings for Caracas collapse and force authorities to close di main airport as rescue workers still dey […]

todayJune 26, 2026 17

obodo oyinbo

US Show Support As Earthquake Kpai 32 For Venezuela

At least 32 pipo naim kpai and more than 700 others wunjor yangayaga for ground after two strong earthquakes shake different parts of Venezuela. Buildings collapse as residents run comot from dia house. Like dis, US and oda world leaders dey Show Support to Venezuela, say make dem nor too cry dem, di world dey dia back Venezuela interim president, Delcy Rodriguez, say she speak with US Secretary of State, […]

todayJune 25, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds