Ebola virus precautions

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Federal Gornment To Stop Flights From Ebola Countries

Wi federal government dey consider to ban flights from countries wey dey suffer Ebola virus, all join to make sure say di disease no enter Nigeria. Chief of Staff to oga Presido, Femi Gbajabiamila, na im break dis news on Thursday after one heavy meeting for Victoria Island, Lagos. Gbajabiamila say if dem close border finish, dem go still isolate any passenger wey show Ebola symptoms for airportĀ  to avoid […]

todayMay 29, 2026 11

obodo oyinbo

US Tighten Ebola Security, Start Airport Screening

By : Jolayemi Olajide US don tighten security measures to stop Ebola from spread, as dem start to screen passengers wey dey come from countries wey outbreak dey and also suspend visa services for now. The move come after World Health Organization declare Ebola outbreak for Democratic Republic of Congo as international health emergency. CDC Ebola response incident manager, Satish Pillai, konfam say one American for DRC don already catch […]

todayMay 19, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds