Ebonyi 2027 election

1 Result / Page 1 of 1

Background

Politics

Odii Promise To Fix Ebonyi Key Sectors

By: Kofoworola Olayinka PDP gofnorship candidate for Ebonyi State for di February 6, 2027 election, Dr Ifeanyi Odii, don promise say if e win, e go fix di state health, education and farming sectors. Odii tok say Ebonyi na pipu own, so pipu suppose get strong voice for how dem dey run di state, as e question why na only few pipu go dey decide wetin go happun to over […]

todaySeptember 18, 2026

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds