How President Tinubu Promise To Hellep Girl Child
By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu say gornment nor go look anybody face, dat dem go continue to create environment wey go allow Nigerian girls learn wella and women prosper. Baba Seyi dey yarn dis one for di celebration of International Women’s Day 2026 for X handle. Tinubu say, gornment go support programmes wey go give women more opportunities to shine for both obodo Naija and obodo […]