By: Esther Ayoola
Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, say like dis Lagos state gorment do dey install new streetlights and fix broken ones for major roads and highways to make security stand fit for beta night movement
E put dis one for im Facebook page, say the work na part of the Light-Up Lagos project wey dey in progress.
Di Government teams don do installation for different areas for both Mainland and Island.
According Baba Sanwo olu say di  project go hellep pipo wey dey travel late at night or early mormor see road well and safe.