Ekiti Governorship Election

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Governor Oyebanji And 11 Others Sign Peace Paper For Ekiti Election

By : Jolayemi OlajideĀ  Baba govo of Ekiti State, Biodun Oyebanji on Thursday don promise say everywia go soft and peace go reign before, during, and afta di June 20 governorship election for Ekiti State. Oyebanji tuk dis one for Ado-Ekiti inside one meeting wia im and 11 other governorship candidates sign peace paper for di election. Di National Peace Committee and INEC naimĀ  arrange di peace meeting, and big […]

todayMay 22, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds