Obi Say Election rigger Go Go Jail
By: Mariam Ajayi NDC presidential candidate, Peter Obi, say anybody wey rig election under im administration go enter jail, even if na only one vote dem rig. Obi talk dis one for siddon tok on Thursday, September 24, as e yarn about election rigging, opposition parties and how e wan run government. E also say opposition parties no go face harassment under im administration, as e promise to involve dem […]