Emmanuel Uduaghan

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Breaking: Former Delta Govo Emmanuel Uduaghan Kpeme for Age 71

FormerĀ  Govo of Delta State, Dr. Emmanuel Uduaghan, don kpeme for age 71 after small sickness. Im family naim konfamate dis news inside one statement signed by Toju Andre Uduaghan on Monday. Di family describe im passing as big blow and loss to Delta State and di whole Nigeria. Late Dr. Uduaghan, dem born on October 22, 1954, serve as govo of Delta State from 2007 to 2015.

todayOctober 19, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds