ENVIRONMENTAL POLICY

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Warn Make Dem No Use Ozone-Depleting Gases For Refrigerators

Lagos State government don beg residents make dem repair their leaking gas, refrigerators, and other cooling equipment, just as dem gatz make sure say technicians dey use correct gases and no use ozone-depleting gases. "The General Manager of the Lagos State Environmental Protection Agency (LASEPA), Dr Babatunde Ajayi, talk this one on Tuesday during one programme to mark this year World Ozone Day celebration wey LASEPA theme ‘From Science to […]

todaySeptember 16, 2025 12

Lagos

Lagos Begin Enforcement Of Single-Use Plastic Ban, Raid Supermarkets

Lagos State Government don increase enforcement of the ban wey dem place on single-use plastics, as dem raid big supermarkets come carry all the products wey dem don forbid, all na part of the plan to tackle the wahala of waste wey dey worry the city. On Tuesday, officials from the state Ministry of Environment lead operation for places like Blenco Supermarket for Lekki, Blend & Temple Hill for Ire-Akari, […]

todaySeptember 3, 2025 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app