Erectile Dysfunction: Why Some Gbola No Dey Stand?
By: Jolayemi OlajideĀ For many men, di entire wahala dey start with one embarrassing night. Di mind dey ready for action, body dey hot, but di machine go just sleep flat like bicycle tyre wey leak. When dis kind format come dey repeat back to back, shame and di fear say boys go yeye am go make di man go hide inside silence. Dis na wetin plenty men dey face […]