Ethiopa

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

Ethiopa Wan Bid To Host Di 2028 African Cup of Nations

Ethiopia don officially submit bid to host di 2028 Africa Cup of Nations, (AFCON), wey go be di first time di country go host di tournament in more than 50 years. Ethiopian Football Federation confirm di bid for post wey dem make for X late Monday, and di last time wey Ethiopia host di continental tournament na 1976. Ethiopia get about 130 million pipo, make am di second country with […]

todayAugust 25, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds