EXTORTION

2 Results / Page 1 of 1

Background

Local

Delta Commissioner of Police Punish Two Police Officers

By: Yusuf Abuh Two police officers don chop beta koboko for Delta State, don lose dia rank after dem find dem guilty of extortion and other misconduct ontop one viral video. For di viral video di police dey collect kpaje with POS from motorist through POS Delta Police tuk, tuk, SP Bright Edafe, konfam dis development say Commissioner of Police, CP Yemi Oyeniyi, approve di punishment after orderly room trial. […]

todayJuly 7, 2026 10

National

Edo Police Don Recover N300,000 Wey Some Officers Extort From Person, And Dem Don Detain The Suspects

Edo State Police Command talk on Monday say dem don recover N300,000 wey some officers wey dey Oba Market Area Command for Benin City extort from one furniture maker. This one dey inside statement wey Police Public Relations Officer, Moses Yamu, drop. Yamu still talk say the officers wey involve don dey detained, and dem go face disciplinary action based on the rules wey Nigeria Police Force get. The statement […]

todaySeptember 16, 2025 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds