President Tinubu Honour Fallen Hero, Promise To Give Im Entire Salary
By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Tinubu don announce say im wan create special fund to support soldiers, including those wey get wunjury and for families of those wey kpai for service. Im tuk dis one for statement on Sunday as E dey mark im 74th birthday, say na to appreciate di sacrifice of Armed Forces. Baba Seyi say Im don direct Accountant-General make dem open special account for […]