How FG Share Beta N32 Billion Funds For Primary Health Centres
Federal Gornment don approve say dem go release N32 billion to health facilities under di Basic Health Care Provision Fund. Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Muhammad Ali Pate, tuk dis one for dia quarterly meeting dem hold to check how health sector dey work under President Bola Tinubu health renewal project. Pate talk say di money wey dem dey release through BHCPF go reach health facilities across di […]