FG Apologise For Blackout, Promise Say Dem Go Fix Power Wahala
Federal Gornment say sorry to Nigerians, say dem fail to meet up for power supply. Oga Minister of Power, Adebayo Adelabu, tuk dis one for press conference wey e hold, take explain im achievements for di past three years for di office. E say wia di gbege take hapun na because of no gas supply based on plenty money wey dem owe di gas suppliers. Adelabu still con go tuk […]