FEDERAL GOVERNMENT OF NIGERIA

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

FG Knock Air Peace CEO Say New Tax No Go Cripple Aviation Industry

By: Esther Ayoola Federal Gonment don reject claim wey Air Peace Chairman and CEO, Allen Onyema, make say new tax regime go cripple aviation industry and make air ticket cost jump. You sabi say, Onyema tuk for TV sitdon tuk Sunday di dangers wey go follow di new tax law for wi aviation. Chairman of Presidential Committee on Fiscal Policy and Tax Reforms, Taiwo Oyedele, respond on Monday say Onyema […]

todayDecember 30, 2025 3

National

FG Make Pre-Employment Drug Test Mandatory For All Public Service Workers

By: Esther Ayoola Di federal government don approve say all prospective workers for Nigerian public service must do drug test before dem fit get job, di office of di secretary to di government of di federation (OSGF) announced in a service-wide circular dis week. According to director of information and public relations for OSGF,  Segun Imohiosen, di move na to curb rising drug abuse and protect national productivity and security. […]

todayDecember 23, 2025 4

National

FG Don Start Train 100,000 Construction Artisans All Over Naija

The Federal Government don kick-start the training, certification, and job placement of 100,000 construction artisans across the whole Nigeria. The training go run with Polaris Capital Limited, wey dem sign Memorandum of Understanding (MoU) with on Tuesday. The three-year programme go get money from federal budget, private sector investment, and donor support. E also get digital booking and verification platform wey go connect artisans directly to job opportunities, plus make […]

todaySeptember 3, 2025 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app