Fela Kuti Become First African To Get Grammy Lifetime Award Afta Him Death
By: Esther Ayoola Legendary Afrobeat boss Fela Anikulapo-Kuti wan make history to become di first African wey Grammy go give Lifetime Achievement Award 30 years afta kpeme. According to reports, Recording Academy go honour di “King of Afrobeat” for 2026 Grammy Special Merit Awards on January 31 for Los Angeles. Di news don cause beta jubilation for Nigeria and outside. Di Grammy pipo say Fela music still dey inspire big […]