LASEMA Report Two Fire Incidents For Lagos After Electrical Surge
Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) don share ogbonge update say na two separate fire gbege na im hapun for Lagos on Sunday, an all na electric na cause am. LASEMA tuk tuk oga, Afolabi Olawale, na im dey konfamate dis mata as tori pipo bin dey touch light im frequency for dia office Lagos. Say di first fire hapun for FESTAC Town Phase 2 when one conduit wire spark […]