FG Launch Ogbonge Project To Boost Food Security
Wi Federal Gornment don launch new project wey dem call Sustainable Power and Irrigation for Nigeria, SPIN, to hellep steady farming and food production. Di project get support from World Bank with about $500 million financing to improve farming and boost food security. Minister of Water Resources and Sanitation, Joseph Utsev, na im carry dis mata dey tuk for di flag of for Abuja, say di project go strengthen food […]