FG Dey Move Make Dem Stop Misuse Of Oil Exploration Funds
FG don raise alarm say some people dey misuse Nigeria Frontier Exploration Fund wey suppose dey use am only for oil exploration. Di Minister of State for Petroleum Resources (Oil), Heineken Lokpobiri, talk say anybody or agency wey dem catch dey mismanage di fund go face wahala. He talk dis one for Lagos during di 43rd Annual International Conference and Exhibition of di Nigerian Association of Petroleum Explorationists (NAPE), say […]