FIFA ranking 2025

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

Super Eagles Jump Go 38th Spot For New FIFA Ranking

Nigeria Super Eagles don waka go up three steps for di new FIFA ranking, even though dem no qualify for di 2026 FIFA World Cup. Eric Chelle men wey dey 41st for October don enta 38th position now. Nigeria still dey number five for Africa behind Morocco, Senegal, Egypt and Algeria. For di period wey FIFA review, di Super Eagles play two matches dem hammer Panthers of Gabon 4-1 for […]

todayNovember 20, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app