Tomato Price Don High Because Supply And Storage Dey Yawa
Tomato traders for Lagos don raise alarm say di wahala wey dem dey face don make tomato price waka go up. According to reports, many of dem blame di hike on poor storage, police wahala for road, insecurity for North, and transport stress. One trader talk say him stop to dey import tomatoes from Ghana because checkpoint full everywhere “every checkpoint na money,” he talk. Mr Saidu Idrisu wey dey […]