Macron Konfam say Hantavirus Dey Under Control for France After di Outbreak
By : Jolayemi Olajide France Presido, Emmanuel Macron on Tuesday, for Nairobi, Kenya, don share update say, French authorities dey handle di hantavirus wey spread for cruise ship wey dem call MV Hondius. According to Macron, di French gornment act fast by putting strict health protocols and emergency response measures in place after di virus kpai, kpai three pipo. French health officials also konfam say one woman wey catch di […]