Discos Comot Hand For FG Free Meter Tuk
By: Esther Ayoola Electricity Power distribution companies, don pull shirt dey laugh wi federal gorment say, di tuk wey Minister of Power, Adebayo Adelabu, yarn dat prepaid meters na free for customer, say na yeye tuk. Operators wey carry aproko wey nor mention name because of fear, tell tori pipo, oga minister just yarn for political reason and e no ask other pipo wey dey involved, like installers and meter […]