GHOST WORKERS

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

ICPC uncover 908 ghost workers, recover N942 million

By : Jolayemi Olajide ICPC don uncover 908 ghost workers for over 50 federal MDAs and recover about N942 million wey dem allegedly pay through fake salary scheme after investigation begin for 2024. ICPC Chairman Musa Aliyu siddun tuk say di probe start after commission notice mago mago for pension payments and expose payroll fraud. Aliyu allege say some senior public officials put dia relatives and associates for government payroll […]

todayJuly 22, 2026 13

OBODO NAIJA

Kemi Adeosun Expose How BVN Help Gorment Catch 45,000 Ghost Workers

Former Finance Minister Kemi Adeosun don expose mata tuk how Federal Gornment take use technology wipe out plenty fake names for gornment payroll. She say, when dem link salary system with BVN, dem discover about 45,000 ghost workers wey dey collect money for nothing. According to her, before dat time, gornment dey spend pass salaries wey dem suppose dem pay, say na so corruption full plenty gorment offices. She say […]

todayApril 7, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds