Oil Price Jump as Iran and US Peace Tuk Collapse
By : Jolayemi Olajide Oil price don jump wetin nor good on Monday as Middle East peace tuk between Iran and United States jam beta rock. Crude oil price rise by about seven percent after report come out say Iran comot hand for dia tuk with US through mediators. Dis one sef dey come after both countries exchange attack over the weekend as war mata still dey worsen.