GOOGLE

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Iran Revolutionary Guards Threaten Apple, Google, Tesla If More Leaders Kpai

Iran Revolutionary Guards like dis, don cut chain say if more of dia top Iranian leaders kpai sake of dis war, dem go target big US tech companies like Apple, Google, Meta, Microsoft, Tesla and others. Say dem drop microsoft word for di workers for these companies make dem avoid office starting Wednesday 8:00 pm Tehran time to save dia life. Di Iran guards dey claim say, these companies dey […]

todayApril 1, 2026 4

International

Google Partly Down for Turkey and Some Parts of Europe

Google experience partial network wahala for Turkey and some parts of Europe, as government and internet watchdog don confirm. Several Google services including YouTube no gree open for Turkey and some parts of Europe on Thursday, according to wetin Turkish Deputy Minister for Telecommunications and local internet monitor talk. Di Freedom of Expression Association, wey dey track online censorship for Turkey, report say di issue start around 10:00 a.m. local […]

todaySeptember 4, 2025 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app