GOVERNOR NWIFURU REWARD

1 Result / Page 1 of 1

Background

General

“600km Waka No Waste! Man Wey Trek From Lagos To Ebonyi To Hail Nwifuru Cash Out ₦10m!”

One Ebonyi man wey dey Lagos, Comrade Jeremiah Obaji, for Tuesday come tell how e suffer for road as e waka waka for 17 days from Ikorodu Lagos go Abakaliki, Ebonyi State capital, just to thank Governor Francis Ogbonna Nwifuru wey bring peace back for Effium community wey dey Ohaukwu Local Government Area. For the long waka, Obaji talk say e suffer hunger, tiredness, and insect dem bite am well […]

todaySeptember 9, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app