Olympique Marseille Appoint Habib Beye As Coach, No Pursue Eric Chelle Again
Olympique de Marseille don stop to dey pursue Nigeria coach, Eric Chelle as dem appoint former club captain Habib Beye as new head coach. Chelle wey be former Mali manager no dey dia radar again afta e change agent to French-based Wilders Sport. Marseille come settle Beye, and confirm im appointment with 18-month contract.