Imo Govo Uzodimma Greet Oyo Families as Kidnap Victims Regain Freedom
Imo State Governor, Hope Uzodimma, don hail wi oga Presido Bola Tinubu and security agencies over di successful rescue of di school pikin dem and teachers wey bandits kidnap for Oriire, Oyo State. Im put dis one for statement say di operation show say Federal Gornment dey serious about protecting Nigerians . Uzodimma express joy say all di victims reunite with dia families after 56 days for captivity without any […]