Tinubu Swear For Hulayat Omidiran, 37 FCC Commissioners
By: Esther Ayoola Wi Oga Presido Bola Tinubu on Thursday don go swear for di new chairmo and commissioners of Federal Character Commission (FCC) for State House, Abuja. Di new FCC chairperson, Hulayat Omidiran, take oath of office together with 37 commissioners wey represent di 36 states and FCT. Di ceremony hapun for Aso Rock, oga presido sha charge di new commissioners to focus on wetin dem fit do for […]