Idris Elba Hail Lagos Say Na Di Most Correct City Wey Dey
"British actor Idris Elba don talk say Lagos na ‘di most amazing city for di world,’ and e dey praise di energy and creative talent wey dey inside di Nigerian big city. Elba yan dis one for ETalk TV for red carpet when dem hold TIFF Tribute Awards for September 7. For one video wey dey waka for social media, di award-winning actor talk about di time wey e spend […]