Ijora-Badia Traders Cry As Landowner Stand For Demolition
New owner of di one-acre land wey people dey fight for, for Gasikiya College Road, Ijora-Badia, Lagos, Omopariola Adeleye, don explain why dem demolish 35 shanty shops wey dey di land. Adeleye talk say Taiwo Alonge-Lawrence, wey be family member of di late Chief Olatunde Lawrence, dey lie when e talk say demolition no follow law, because correct notices don reach all di tenants As e show im purchase documents […]