Ikorodu City FC

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Ikorodu City FC Survive Late Comback, Beat Warri Wolves 4–3

By: Esther Ayoola Ikorodu City FC collobi beta 4–3 winners against Warri Wolves FC for NPFL Match Day 32 putting pressure for di title race. Abayomi Ayodeji nah im open di scoring for 8th minute, Joseph Arumala add another, but Warri Wolves begin chase di game very early. Ikorodu City sti score own goal and Tosin Oyedokun make am 4–2 before Wolves finish with late goal for 94th minute. Coach […]

todayMarch 30, 2026 2

Sports

Ikorodu City Shock Rivers United, Win 1-0 for Lagos

By: Esther Ayoola Ikorodu City don shock everybody as dem beat Rivers United 1-0 for Mobolaji Johnson Arena, Lagos, on Monday. First half no  goal, but both teams try score sha. Rivers United wey everybody dey reason say dem go win di league no fit break Ikorodu defence. Na For di 52nd minute, substitute Folarin Temitope score from rebound wey goalkeeper Rashid Owolabi no fit hold after Salami Farouk try […]

todayMarch 17, 2026 3

Sports

Ikorodu City Enter Top Of NPFL Beating Niger Tornadoes

By: Esther Ayoola Ikorodu City don climb di top of Nigeria Premier League table afta beating Niger Tornadoes 2–0 for home on matchday 25. Joseph Arumala na him score both goals wey carry Oga Boys reach 41 points, level with Rivers United and Nasarawa United but dem dey ahead on goal difference. Inside di beta support for Mobolaji Johnson Arena, Ikorodu control di game and show say dem be title […]

todayFebruary 9, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app