By: Esther Ayoola
Canada don bring new law wey go change how people dey enter and seek asylum for di country.
Di law, wey dem call Bill C-12, dem pass am on March 26, 2026, and e get stricter rules for asylum seekers as dem take post am for dia immigration website.
Say If person try claim asylum afta one year wey e first enter Canada from June 24, 2020, di Immigration and Refugee Board nor go accept
Di law sti give Canada more power to check immigration documents and share information about pipo wey dey enter di country.