INEC Clear Air Say Chairman Amupitan No Get Twitter
By: Esther Ayoola INEC on Monday don clear dia Chairman, Joash Amupitan, say im nor get X (formerly Twitter) account wia im dey post political content. For statement wey dem release to newsmen dem explain say na viral screenshots for social media dey cause dis wahala, and dat dem don carry out forensic probe with cybersecurity expert and nothing come out. And di result show clearly say Amupitan no get […]