INSECURITY

4 Results / Page 1 of 1

Background

National

Bandits Kpai Over 30 People For Katsina And Kwara

By: Esther Ayoola For Katsina and Kwara states, say bandits don kpai kpai more than 30 pipo for different villages on Tuesday. For Katsina, di Doma community for Tafoki Ward, Faskari Local Government Area, na at least 20 people dem kill. Dem burn house and motor, make pipo throway leg run for dia life. Faskari Local Gornment Chairmo, Surajo Aliyu, tuk say na revenge attack and na di worst wey […]

todayFebruary 4, 2026

National

12,000 Don Die For Plateau, Committee Blow Whistle On Killings Wey No Gree Stop

Plateau State Government don receive report from one strong fact-finding committee wey investigate recent attacks for di state, wey show serious wahala and violence wey don dey for over twenty years. For Jos, Chairman of di committee, Major General Rogers Nicholas (rtd.), present di report and talk say more than 420 communities for Plateau State don suffer attack between 2001 and 2025, wey cause nearly 12,000 people to die and […]

todaySeptember 18, 2025 14

National

Mosque Attack: Wetin I See Break My Heart – Katsina Gov Talk

Governor Dikko Umaru Radda wey dey rule Katsina State don waka go Mantau Village for Malumfashi Local Government Area to go sympathise with di people wey bandits attack for mosque, where dem kill 32 people wey dey pray. Di attack happen for midnight last week Tuesday. As Governor reach di village, him talk say government go give ₦500,000 to each family wey lose person or suffer for di attack. Di […]

todayAugust 28, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app