Iran Threaten To Fire America And Israel As Dia War Clock 100 Days
By: Esther Ayoola Iran don threat say dem go drop tins for America and Israel sake of bombing wey hapun for Beirut on Sunday, as the Middle East war clock exactly 100 days. This new round of wahala dey spoil tins, hope say peace go soon reign, don jam rock, like dis Tehran clear everybody, say any peace tuk to end the war permanently must also stop the fight inside […]