Iran Revolutionary Guards

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Iran declare Say Hormuz Strait Go Remain Closed,

BY Esther Daniel Iran Revolutionary Guards don warn say Hormuz Strait go remain closed until the United States stop wetin dem call "acts of aggression" against Iran. The group also threaten say other oil and gas export routes for the region fit become target if the fighting continue. Since the clash between America and Iran start for late February, movement of oil and gas through Hormuz Strait don suffer serious […]

todayJuly 15, 2026 17

obodo oyinbo

Iran Guards Close Down Hormuz Strait Till Further Notice

By: Yusuf Abuh Iran Revolutionary Guards don announce say Strait of Hormuz go remain closed until further notice after dem fire warning shots inside one vessel wey dodge enter di area. Di Guards say di ship ignore several instructions to use approved shipping corridor before dem stop am. According to aproko pipo, dis development fit make US-Iran kpokpo demselves again as both sides dey face tension after recent attacks and […]

todayJuly 13, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds