How Russia scarra Ukraine Port with beta bomb wey get odour
By: Kofoworola Olayinka Russia forces don carry bomb for Ukraine railway station for Izmail port and two tugboats near Mykolaiv for Ukraine, Russian Ministry of Defence yarn dis mata on Friday, say dem scara Izmail railway stationĀ based on say dem dey use am load crude oil. Meanwhile, Ukraine sef do dia own, na so drones hit targets inside Russia, including Baltic oil export hub and warehouse near Moscow.