Akpabio Carry Alleged Anti-North Statement Go Giv Department of State Service
By: Ayobami Dada Senate Presido, Godswill Akpabio don petition Department of State Services, DSS, on top one statement wey dem dey circulate for Facebook and other social media platforms, wey allegedly dey attack pipu from Northern Nigeria. Na di Special Assistant on Media to di senate presido, Jackson Udom, carry di petition for hand giv tori pipu for Abuja on Wednesday. Akpabio Chief of Staff, Chinedu Akubueze, file di petition […]