Jonathan Trap For Guinea Bissau Afta Coup
Former President of Nigeria, Goodluck Jonathan, don find himself trap for Guinea Bissau after soldiers announce military take-over on Wednesday. Jonathan no fit comot di country with hundreds of foreign observers wey still stranded. E travel go Bissau ahead of di elections wey dem don conduct but di results never still officially declare. People wey rush go airport after dem hear about di coup dey stuck as movement don lock […]